Best Gospel Lyrics

Gbogbo Titi

Gbogbo Titi

Frank Edward

Wamp on the beat
Rock town on the building
Yeah..

Rich boys let′s go
Anything wey you say
Make i you do i go do
Anything you say
Make i talk i go talk eeeh
Na you be the one
Wey they make me fine..
Anywere you you say
Make i go i go go..
Anything you talk
Na him i go do oooh..
Na you be the God
Wey change my life..
The way you love me
Make me dey shout
Any thing wey you say
You go do
Baba you’ve been good to me..

This love dey make me wonder
So glad you are my father
Nothing go put asunder
Papa take all the glory
Kon kon kon tinko yeah
Iyann oooh..
Kon kon kon tinko yeah
Imara nma
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu oooh..
Kon kon kon tinko yeah
Papa take all the glory

Anything you talk
Na so e dey be
Anyone you bless
Is blessed forever
Who wan curse the one
You don bless oooh..
Na wetin na wetin
I go give you papa
You too much you too much
You too much leee..
Jehova nara ekele (nara ekele..)
Imara nma (eeeh..)
The wey you love me
Dey make me dey shout (eeeh)
Everything wey you say
You go do (eeeeh..)
Baba you′ve been good to me

This live dey make me wonder
So glad You are my father
Nothing go put asunder
Papa take all the glory
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu oooh..
Kon kon kon tinko yeah
Imara nma
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu ooooh..
Kon kon kon tinko yeah
Papa take all the glory

Tintin gbongbo tintin
Tintin gbongbo tintin
Tingbongbo tingbongbo
Oooh.. oooh.. oooh..
Gbongbo tintin
Gbongbo tintin gbo
Tintin gbongbo tintin gbo
Tintin gbongbo tintin
Tintin gbongbo tintin
Tingbongbo tingbongbo
Oooh.. oooh.. oooh..
Gbongbo tintin
Gbongbo tinti gbo
Tintin gbongbo tintin gbo

Imaran nma aaah..
Gbongbo tingbo eeeh..
Iyanu oooh..
Gbongbo tingbo eeeeh..
Imara nma aaah..
Gbongbo tingbo eeeeh..
Iyanu oooih..
Gbongbo tingbo eeeh..
Papa take all the glory

Anything You talk na so e dey be
Anyone You bless is blessed forever
Who wan curse the one
You don bless oooh..
Na wetin na wetin
I go give You papa
You too much You too much leee..
Jehova nara ekele..

Imara nma
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh..
Iyanu eeeeh..
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh..
Imara nma
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh..
Papa take all the glory
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh..

RELATED SONGS

Explore All Songs